twale

Revision as of 15:55, 16 November 2020 by 154.66.35.85 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 10
  • Frequency rank in raw corpus: 8188

Usage

  • Young guys dey use am well well but na agberos dey use am pass.

Noun

Di hailings wey dem dey give person, leader or people.

    • Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
    • I dey give twale to my in-laws. Walahi, dem no disturb my life till God give me pikin ten years after I marry their son  — NSC_Agnes_2020(I really salute my in-laws, they never stressed me while I waited on God for ten years to have a child.)

Synonyms

Translations

  • English: greeting

Verb

Sey person dey greet person or people

    • Twale baba! You too much.  — (Egbokhare_2020, I greet you father. You're good indeed.)

Synonyms

Translations

  • English: greet