Difference between revisions of "up"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-up.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-up.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-up.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-up.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 139
 
* Frequency rank in NSC treebank: 107
 
* Frequency in raw corpus: 2347
 
* Frequency rank in raw corpus: 171
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
#When someting dey top and not bottom.
+
#When someting dey top, no be bottom.
 
#:* {{ux|dv|our own house na im dey '''up''', no be down. |(NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)}}
 
#:* {{ux|dv|our own house na im dey '''up''', no be down. |(NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)}}  
#Na when person or matter dey move from one place to anoder.
+
#When person or matter dey move from one place to anoder.
 
#:* {{ux|dv|Men dey cheat '''up''' and down. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|Men dey cheat '''up''' and down. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|E go dey waka '''up''', and down. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
 
#:* {{ux|dv|E go dey waka '''up''', and down. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
 
====Adverb====
 
====Adverb====
#Na for person to stand.
+
#When person stand.
 
#:* {{ux|dv|Learn to dey stand '''up''' make your elders dey siddon. |(NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)}}
 
#:* {{ux|dv|Learn to dey stand '''up''' make your elders dey siddon. |(NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)}}
#Na to talk as if someting don complete.
+
#Make person talk as if someting don complete.
 
#:* {{ux|dv|Babe, what '''up''' now? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)}}
 
#:* {{ux|dv|Babe, what '''up''' now? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)}}
 
#:* {{ux|dv|Dat one na fuck '''up''' o. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dat one na fuck '''up''' o. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)}}
 
#:* {{ux|dv|So what's '''up''' now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)}}
 
#:* {{ux|dv|So what's '''up''' now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)}}
 
#:* {{ux|dv|Guy, what's '''up''' now? |(NST_cleaned__35492, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Guy, what's '''up''' now? |(NST_cleaned__35492, __no translation__)}}
#When things or people follow each other one by one.
+
#When things or people carry follow each other one by one.
 
#:* {{ux|dv|See as pipo line '''up''' wey wan enta Nike shop. |(bbc__102467, See the )}}
 
#:* {{ux|dv|See as pipo line '''up''' wey wan enta Nike shop. |(bbc__102467, See the )}}
 
#:* {{ux|dv|Tell dem to line '''up''' enter here. |(NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)}}
 
#:* {{ux|dv|Tell dem to line '''up''' enter here. |(NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)}}

Revision as of 16:43, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English up

Pronunciation

  • ừp


Preposition

  1. When someting dey top, no be bottom.
    • our own house na im dey up, no be down.  — (NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)
    • Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under.  — (NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)
  2. When person or matter dey move from one place to anoder.
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
    • E go dey waka up, and down.  — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)

Adverb

  1. When person stand.
    • Learn to dey stand up make your elders dey siddon.  — (NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)
  2. Make person talk as if someting don complete.
    • Babe, what up now?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)
    • Dat one na fuck up o.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)
    • So what's up now?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)
    • Guy, what's up now?  — (NST_cleaned__35492, __no translation__)
  3. When things or people carry follow each other one by one.
    • See as pipo line up wey wan enta Nike shop.  — (bbc__102467, See the )
    • Tell dem to line up enter here.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)

Antonyms

Translations

  • English: