Difference between revisions of "use"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Sey person carry someting do someting.
 
* Sey person carry someting do someting.
:* {{ux|dv|I don '''use''' de knife finish.|(NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)}}
+
:* {{ux|dv|I don '''use''' de knife finish.|(NSC_Legbeti_2021, I am through with the knife.)}}
 
:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
 
:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook  |(NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook  |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
 
*Make person make anoder person make e do someting for am.
 
*Make person make anoder person make e do someting for am.
:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish come go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)}}
+
:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish come go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_202, Chima used me and later dump me.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Use''
 
* English: ''Use''

Revision as of 12:29, 17 August 2021

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  • Sey person carry someting do someting.
  • I don use de knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021, I am through with the knife.)
  • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
  • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook  — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  • Make person make anoder person make e do someting for am.
  • Chima use me finish come go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_202, Chima used me and later dump me.)

Translations

  • English: Use