Difference between revisions of "use"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Sey person carry someting do someting.
 
* Sey person carry someting do someting.
:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|(NSC_Legbeti_2021, I have finished the knife.)}}
+
:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|(NSC_Legbeti_2021, I have finished using the knife.)}}
 
:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}

Revision as of 12:53, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  • Sey person carry someting do someting.
  • I don use di knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021, I have finished using the knife.)
  • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
  • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  • Make person make anoder person make e do someting for am.
  • Chima use me finish con go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)

Translations

  • English: Use