Difference between revisions of "use"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}} | :* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}} | ||
*Make person make anoder person make e do someting for am. | *Make person make anoder person make e do someting for am. | ||
− | :* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish | + | :* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish coon go village bring wife. |(NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Use'' | * English: ''Use'' |
Revision as of 20:51, 30 August 2021
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- jûz
Verb
- Sey person carry someting do someting.
- I don use di knife finish. — (NSC_Legbeti_2021, I have finished the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- Make person make anoder person make e do someting for am.
- Chima use me finish coon go village bring wife. — (NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)
Translations
- English: Use