use

Revision as of 18:16, 12 February 2021 by 154.66.40.20 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • juz


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 191
  • Frequency rank in NSC treebank: 83
  • Frequency in raw corpus: 7212
  • Frequency rank in raw corpus: 59

Verb

  1. wetin person dey take do someting.
    I don use de knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)
    So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
  • Na to
  1. Chima use me finish come go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)


Synonyms

  • sell

Translations

  • English: no definition

Noun

  1. Na wetin dem take do someting.
    • Di use of social media services like twitter and facebook.  — (bbc__99222. The use of social media service like twitter and facebook.)
    • Di use of bed net go benefit you, families and communities.  — (bbc__96950, __no translation__))
    • We hope say di community go enjoy am once dem get use to am, na wetin dem add put.  — (bbc__7114, __no translation__)
    • Naim be sey we go follow find way, follow go keep generator for dat back, follow use.  — (NST_cleaned__714, __no translation__)
    • For six months and above, government don suspend di use, keep, selling and buying of local gun firearms and ammunition.  — (bbc__42887, __no translation__)
    • Di court still talk say: Di nature of di use no be wetin Eminem or Eight Mile Style go endorse.  — (bbc__33955, __no translation__)
    • Who causam na slogan weh ah di use, ah realise say no be effect or consequence mata, but de root cause.  — (bbc__7792, __no translation__)
    • E say im later transfer di disease give im wife, and dis no suppose to happun if to say na good quality product im use.  — (bbc__45487, __no translation__)
    • We go control and use of all dem and we go make make synthetic fuels.  — (bbc__7037, __no translation__)

Synonyms

  • sell

Translations

  • English: no definition

Verb

use: no definition, get_used -- Definition in Naija?