use

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • juz


Noun

  • When dem take someting .
  • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook  — (NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  • We hope say di community go enjoy am once dem get use to am, na wetin dem add put.  — (bbc__7114, We hope the community begin to enjoy it when they get used to it.)

Synonyms

  • sell

Translations

  • English: no definition

Verb

  • Wetin person dey take do someting.
  • I don use de knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)
  • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
  • Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all.
  • Chima use me finish come go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)

Synonyms

  • sell

Translations

  • English: Use