use

Revision as of 20:50, 30 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  • Sey person carry someting do someting.
  • I don use di knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021, I have finished the knife.)
  • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
  • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  • Make person make anoder person make e do someting for am.
  • Chima use me finish come go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)

Translations

  • English: Use