use
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- jûz
Verb
- Sey person carry someting do someting.
- I don use di knife finish. — (NSC_Legbeti_2021, I have finished using the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- Make person make anoder person make e do someting for am.
- Chima use me finish con go village bring wife. — (NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)
Translations
- English: Use