Difference between revisions of "vex"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 23
 
* Frequency rank in NSC treebank: 412
 
* Frequency in raw corpus: 1013
 
* Frequency rank in raw corpus: 362
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make someting annoy person.
+
* Make someting make person mind scatter.
 
:* {{ux|dv|As de matter '''vex''' John reach na im make e fight like dis. |(NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)}}
 
:* {{ux|dv|As de matter '''vex''' John reach na im make e fight like dis. |(NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)}}
 
:* {{ux|dv|No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)}}
 
Revision as of 17:41, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English vex

Pronunciation

  • vɛ̂ks

Verb

  • Make someting make person mind scatter.
  • As de matter vex John reach na im make e fight like dis.  — (NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)
  • No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem.  — (bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)
  • Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
  • Many tings wey dey go wrong for dis country dey mek me vex.  — (NSC_Legbeti_2021. The countless things wrong with this country is annoying.)
  • I no fit, no vex!  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)
  • People fit fear or vex when dey see person wey dey no know for deir door.  — (jw__21056. People get scared or angry at strangers by their door.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

  • laugh

Translations

  • English: anger