vex

Naija

Etymology

From: English vex

Pronunciation

  • vɛ̂ks


Verb

  • Make someting make person mind scatter wit anger.
  • As de matter vex John reach na im make e fight like dis.  — (NSC_Legbeti_2021. His reaction was propelled by anger.)
  • No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem.  — (bbc__75023. Women were so angry with things happening in the country that they took to Whatsapp to vent their anger.)
  • Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
  • Many tings wey dey go wrong for dis country dey mek me vex.  — (NSC_Legbeti_2021. The countless things wrong with this country is annoying.)
  • Make someting make person mind scatter wit anger.
  • I no fit, no vex!  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)
  • People fit fear or vex when dey see person wey dey no know for deir door.  — (jw__21056. People get scared or angry at strangers by their door.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

  • laugh

Translations

  • English: anger