wak

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • wák

Play Play


Verb

  • Make person dey chop
  • Make we wak.  — (Egbokhare_2020, Let's eat.)
  • Omo, as I enter house, any food wey I see I go wak.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, as I got into the house, any meal I see, I'll eat it!)


Related forms

Synonyms

chop, guains, chow,

Translations

  • English: eat