waka

Revision as of 12:15, 25 November 2021 by Root (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From English walk

Pronunciation

  • wàká


Definition

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.

Verb

  • Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, he is having pains on his legs.
  • Na only you waka come?  — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?
Translations
  • English: walk

Pronunciation2

  • wákà


Etymology

From Hausa:

Interjection

  • Wetin de dey tell person when person want curse person.
  • {{ux|dv| waka dere! You dey crase! |(NSC_2021, Fool. You are stupid!)


Translation

  • English: fool