Difference between revisions of "wan"

Line 25: Line 25:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''want''
 
* English: ''want''
 +
 +
 +
===Numeral===
 +
Go look [[one]]

Revision as of 11:22, 17 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: want and one

Pronunciation

  • wɔ̃́

Play Play


Pronoun

  • When person wan talk about someting inside where many tings dey.
  • Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba.  — (bbc__23591,He/she said this one when he/she spoke with BBC Yoruba)
  • Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get.  — (bbc__2460, I know that I already have a good career so I will continue to fight for the one I have.)

Translations

  • English: one

Verb

  • Make person mind like to do someting.
  • Who wan dem?  — (LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)
  • who wan teach me di work?  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Who wants to teach me the work?)

Translations

  • English: want


Numeral

Go look one