want

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English want

Pronunciation

  • wɔ̑nt

Play Play


Verb

  • Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
    • People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
  1. De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  • Make person dey do wetin im mind dey tell am.
  1. Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
  1. Wetin God want  — (jw__40757, __no translation__)
    Police want ansa  — (bbc__82775, __no translation__)
    You want all di filla?  — (bbc__101884, __no translation__)





  1. insult you, talk everything wey you do, and want make you gree sey na your fault  — (jw__48744, __no translation__)
  1. E do wetin God want even though sey e go die.  — (jw__4453, __no translation__)


  1. Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey want patronise.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)
  1. Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
  1. So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
    Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)
  1. Con dey want embarrass, con dey want embarass us.  — (NST_cleaned__18576, __no translation__)



  1. You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no want at all.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)




Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition