wash eye

Revision as of 16:12, 15 February 2021 by 102.89.2.74 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English wash and eyes

Pronunciation

  • wɔ̂ʃáìs


Verb phrase

  • Na to use charm to spiritually see tings wey dey happen.
  • As di town be now, one gats wash eyes o.  — (Egbokhare_2020. One needs spiritual powers against the dangers all around.)
  • De girl grandmother na heavy witch wey wash eyes well.  — (Egbokhare_2020. The girl's grandmum is into witchcraft with serious spiritual powers.)

Translations

  • English: to fortify with charms and see spiritual tings.