Difference between revisions of "wash head"

m (Conversion script moved page Wash head to wash head: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
==Naija==
+
==Naija
===Alternative forms===
 
*
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English wash head
+
From: English ''wash'' and ''head''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
No documented examples in our corpora.
 
 
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
wash head: to protect one's self using charms -- Definition in Naija?
+
# Na to protect oneself wit juju. 
 
+
:* {{ux|dv|As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Some of dese [[ashawo]] you dey see so dey '''wash head''' steady so dat men go pay dem any money dem cal.|(NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Na for person to use charm remove bad luck from im life.
#: {{ux|dv|As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|no translation}}
+
:* {{ux|dv|Go meet who sabi '''wash head''' for help make world people hand for fit comot for you life.|(NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)}}
 
+
:* {{ux|dv|No more waka to baba place to '''wash head''' again, I don know Jesus now.|(NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)}}
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[baff]]
 
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to protect one's self using charms
+
* English: ''to use charm''

Revision as of 15:08, 15 February 2021

==Naija

Etymology

From: English wash and head

Pronunciation

  • wɔ̂ʃhɛ̂d


Verb phrase

  1. Na to protect oneself wit juju.
  • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)
  • Some of dese ashawo you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem cal.  — (NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))
  1. Na for person to use charm remove bad luck from im life.
  • Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life.  — (NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
  • No more waka to baba place to wash head again, I don know Jesus now.  — (NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)

Synonyms

Translations

  • English: to use charm