Difference between revisions of "wash head"

Line 10: Line 10:
  
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
# Na to protect oneself wit juju.   
+
# Make person protect oneself wit juju.   
 
#:* {{ux|dv|As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)}}
 
#:* {{ux|dv|As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)}}
 
#:* {{ux|dv|Some of dese [[ashawo]] you dey see so dey '''wash head''' steady so dat men go pay dem any money dem cal.|(NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))}}
 
# Na for person to use charm remove bad luck from im life.
+
# When person use charm remove bad luck from im life.
 
#:* {{ux|dv|Go meet who sabi '''wash head''' for help make world people hand for fit comot for you life.|(NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)}}
 
#:* {{ux|dv|Go meet who sabi '''wash head''' for help make world people hand for fit comot for you life.|(NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)}}
 
#:* {{ux|dv|No more waka to baba place to '''wash head''' again, I don know Jesus now.|(NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)}}
 
#:* {{ux|dv|No more waka to baba place to '''wash head''' again, I don know Jesus now.|(NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)}}

Revision as of 12:08, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: English wash and head

Pronunciation

  • wɔ̂ʃhɛ̂d

Verb phrase

  1. Make person protect oneself wit juju.
    • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)
    • Some of dese ashawo you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem cal.  — (NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))
  2. When person use charm remove bad luck from im life.
    • Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life.  — (NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
    • No more waka to baba place to wash head again, I don know Jesus now.  — (NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)

Synonyms

Translations

  • English: to use charm protect or change destiny