Difference between revisions of "wash head"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wɔ̂ʃhɛ̂d | * wɔ̂ʃhɛ̂d | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2> |
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== |
Revision as of 20:45, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English wash and head
Pronunciation
- wɔ̂ʃhɛ̂d
Verb phrase
- Make person protect oneself wit juju.
- As head dey pain am, e go wash head for shrine. — (Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)
- Some of dese ashawo you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem cal. — (NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))
- When person use charm remove bad luck from im life.
- Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life. — (NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
- No more waka to baba place to wash head again, I don know Jesus now. — (NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)
Synonyms
Translations
- English: to use charm protect or change destiny