wash head

Naija

Etymology

From English: wash and head

Pronunciation

  • wɔ̂ʃhɛ̂d

Play Play

Verb phrase

  • Make person protect imsef wit juju.
  • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)
  • Some ashawo wey you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem call.  — (NSC_Legbeti_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)
  • When person use charm remove bad luck from im life.
  • Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life.  — (NSC_Legbeti_2021, Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
  • No more waka waka go baba place go wash head again, because I don gallant.  — (NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)

Synonyms

Translations

  • English: enchantments, charm