wash head

Naija

Etymology

From: English wash and head

Pronunciation

  • wɔ̂ʃhɛ̂d

Play Play

Verb phrase

  1. Make person protect oneself wit juju.
    • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (Egbokhare_2020. The pains he felt in his head led him to seek protection at the shrine.)
    • Some of dese ashawo you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem cal.  — (NSC_Legbeti_2021. Some prostitutes use charm on men steadily to make them pay any amount they charge them.))
  2. When person use charm remove bad luck from im life.
    • Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life.  — (NSC_Legbeti_2021. Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
    • No more waka to baba place to wash head again, I don know Jesus now.  — (NSC_Legbeti_2021. No more visits to the shrine again, I now believe in Jesus.)

Synonyms

Translations

  • English: to use charm protect or change destiny