Difference between revisions of "washer man"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Man wey im work na to dey wash cloth for people. | + | * Man wey im work na to dey wash cloth for people. |
:* {{ux|dv| Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)}} | :* {{ux|dv| Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)}} | ||
:* {{ux|dv| Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}} | :* {{ux|dv| Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}} |
Revision as of 12:26, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: English washer
Pronunciation
- wɒ̄ʃə̄r mǽn
Noun
- Man wey im work na to dey wash cloth for people.
- Di washer man don come carry the cloth go wash. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)
- Na washer man I do before I con get admission enter school. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)
Related forms
Translation
- English: washer