Difference between revisions of "washer man"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Man wey im work na to dey wash cloth for people.
 
#Man wey im work na to dey wash cloth for people.
#:* {{ux|dv|Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( The washer has carried the clothes for laundry.)}}
#:* {{ux|dv|Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 11:01, 23 October 2020

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

wɒ̄ʃə̄rmǽn


Definition

Person wey dey wash cloth for oder people.

Noun

  1. Man wey im work na to dey wash cloth for people.
    • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( The washer has carried the clothes for laundry.)
    • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — ( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

wash woman

Synonym

drycleaner

Translation

English: washer