Difference between revisions of "washer man"

Line 14: Line 14:
 
Man wey im work na to dey wash cloth for people.
 
Man wey im work na to dey wash cloth for people.
 
* {{ux|dv|Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( The washer has carried the clothes for laundry.)}}
 
* {{ux|dv|Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( The washer has carried the clothes for laundry.)}}
#:* {{ux|dv|Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}}
+
* {{ux|dv|Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 12:05, 23 October 2020

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

wɒ̄ʃə̄r mǽn


Definition

Person wey dey wash cloth for oder people.

Noun

Man wey im work na to dey wash cloth for people.

  • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( The washer has carried the clothes for laundry.)
  • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — ( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

wash woman

Synonym

drycleaner

Translation

English: washer