Difference between revisions of "washer man"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Man wey im work na to dey wash cloth for people.
+
* Man wey im work na to dey wash cloth for people.
 
:* {{ux|dv| Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''washer man''' don come carry the cloth go wash.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''washer man''' I do before I con get admission enter school. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)}}

Revision as of 12:26, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

  • wɒ̄ʃə̄r mǽn

Play


Noun

  • Man wey im work na to dey wash cloth for people.
  • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)
  • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

Translation

  • English: washer