washer man

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

  • wɒ̄ʃə̄r mǽn

Play


Noun

Man wey im work na to dey wash cloth for people.

  • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)
  • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

Translation

  • English: washer