washer man
Naija
Alternative Form
Etymology
Pronunciation
Frequency
Usage
Definition
Man wey dey wash cloth for other people.
Noun
- Di washer man don come carry the cloth go wash. — ( insert translation )
-
- Na washer man I do before I con get admission enter school. — ( insert translation )
Related forms
Synonym
Translation
English: washer