washer man

Revision as of 15:33, 22 October 2020 by 197.210.227.134 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

Pronunciation


Frequency

Usage

Definition

Person wey dey wash cloth for oder people.

Noun

  1. Man wey im work na to dey wash cloth for people.
    • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( insert translation )
    • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — ( insert translation )

Related forms

wash woman

Synonym

drycleaner

Translation

English: washer