washer man
Naija
Etymology
Pronunciation
Frequency
Usage
Definition
Person wey dey wash cloth for oder people.
Noun
- Man wey im work na to dey wash cloth for people.
- Di washer man don come carry the cloth go wash. — ( insert translation )
- Na washer man I do before I con get admission enter school. — ( insert translation )
Related forms
Synonym
Translation
English: washer