washer woman

Revision as of 21:59, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (Emeka moved page wash woman to washer woman)

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

  • wɔ̀ʃwúmân

Play Play

Noun

  • Woman wey her work na to dey wash cloth for people.
  • Di wash woman don come carry the cloth go wash.  — (The washer has carried the clothes for dry cleaning.)
  • Na wash woman I do before I con get admission enter school.  — (I worked as a laundry woman before I gained admission into the university.)

Related forms

Translation

  • English: washer