washer woman

Revision as of 16:30, 16 November 2020 by 154.66.35.85 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English washer

Pronunciation

  • wɒ̄ʃ wʊ́mæ̀n


Noun

Woman wey her work na to dey wash cloth for people.

  • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — ( The washer has carried the clothes for laundry.)
  • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — ( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

Translation

  • English: washer