Difference between revisions of "weewe"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Wetin man dey take piss
 
Wetin man dey take piss
* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.| NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}}
+
* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}}
* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}}
+
* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[brokos]]
 
* [[brokos]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''penis''
 
* English: ''penis''
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 14:04, 30 March 2021

Naija

Etymology

From English: wee

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Noun

Wetin man dey take piss

  • Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.
  • I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.

Synonyms

Translations

  • English: penis

Verb

Make person dey comot water for body.

  • He dey weewe for night.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate