well

Naija

Etymology

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̃l

Play


Noun

  1. Na deep hole wey dem dig for ground to get water.
    • Dem suppose dig de well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
    • So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)
    • De well don tey, na part of our history sef.  — (NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)

Adjective

  1. Na say person body dey alright
    • De medicine good. E go make your husband well again.  — (NSC_Legbeti_2021. The medicine is good and should cure your husband.)
    • Your faith don make you well.”— Luke 17:17-19 .  — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
    • You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)
    • De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
  2. Na when someting pass beta place for person body or mind.
    • De pounded yam and vegetable soup go down well .  — (NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
    • When I hear say she born, de news sweet me for body well.  — (NSC_Legbeti_2021. The news of her safe delivery was uplifting.)

Adverb

  1. Na make person or someting dey okay or remain small.
    • Tel James make he do well o.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behavior.)
    • E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)
    • You say tings no go well again after dem sack you?  — (NSC_Legbeti_2021. You said things turned upside down for you after the sack?)
  2. Na when de way someting be dey okay.
    • De teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
    • Guy, I don't know if tings go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
    • Shine your eyes well becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too.  — (bbc__89421. Be smart because there are fake lipsticks of diffeent colour everywhere.)

Synonyms

Translations

  • English: well for water, satisfactory, good behaviour