Difference between revisions of "wetin"

m (Conversion script moved page Wetin to wetin: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* anything 0.70 1115, everything 0.70 1297, something 0.68 1110, someting 0.66 216, anytin 0.65 372, why 0.61 4261, sey 0.58 21386, always 0.58 1011, sometin 0.58 246
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
Borrowed from English wetin
 
Borrowed from English wetin
Line 11: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-wetin.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wetin.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 426
 
* Frequency rank in NSC treebank: 45
 
* Frequency in raw corpus: 16629
 
* Frequency rank in raw corpus: 31
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
wetin: no definition -- Definition in Naija?
+
* Word wey de dey use ask question about someting or person.
 
+
:* {{ux|dv|'''Wetin''' im do? |(NST_cleaned__10318, What did he do?)}}
 
+
:* {{ux|dv|'''Wetin''' xenophobia mean, how e take start? |(bbc__99595, What is the meaning of xenophobia and how did it began?)}}
# dep (frequency:9383)
+
* Na word wey de dey use to talk about someting.
#: {{ux|dv|'''Wetin''' im do, |(NST_cleaned__10318, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Use map, or '''wetin''' dem dey call GPS. |(jw__38457, Use a map, or what is called a GPS.)}}
#: {{ux|dv|'''Wetin''' we do, |(NST_cleaned__30465, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|E no know '''wetin''' to do. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)}}
# - (frequency:451)
+
:* {{ux|dv|Na im be di '''wetin''' people dey do now aha. |(NST_cleaned__6938, This is what is done by people now.)}}
#: {{ux|dv|'''wetin'''. |(deuber__968, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wetin'''? |(ONI_14_Girlfriends_DG__8, What ?)}}
 
# cc-dep (frequency:338)
 
#: {{ux|dv|And '''wetin''' we want. |(BEN_13_Praise-Di-Lord_DG__7, And what we want)}}
 
#: {{ux|dv|Use map, or '''wetin''' dem dey call GPS. |(jw__38457, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:206)
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' next? |(bbc__99502, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Partial '''wetin'''? |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__48, Partial what ?)}}
 
# case (frequency:84)
 
#: {{ux|dv|For '''wetin''', |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__208, For what ?)}}
 
#: {{ux|dv|For '''wetin'''? |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__160, For what ?)}}
 
# acl (frequency:67)
 
#: {{ux|dv|E no know '''wetin''' to do. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)}}
 
#: {{ux|dv|I no know '''wetin''' to do. |(jw__15893, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' e? |(ENU_12_Social-Life_DG__36, What does it... ?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' Mr. |(bbc__99028, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|I say '''wetin''' oga Jovie… |(NST_cleaned__17906, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometime I dey ask myself '''wetin''' Mr. |(deuber__1897, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|Sey '''wetin'''? |(IBA_10_Recession_DG__88, That what ?)}}
 
#: {{ux|dv|Abi '''wetin'''? |(KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__20, Or what ?)}}
 
# appos (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|We no know '''wetin''', where we go go. |(NST_cleaned__25740, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''', '''wetin''', '''wetin''' you dey tell me, |(NST_cleaned__27093, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|And e no fit make '''wetin''' e plant grow. |(jw__46620, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no even know '''wetin''' di meaning of dat M. |(KAD_24_Biography_M__135, I didnt even know what the meaning of that M was.)}}
 
# dep-det (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Ehen na im be we, di '''wetin''' we dey talk. |(BEN_15a_Theology-Demons_DG__143, Ehen that is... we... the... what we are talking about.)}}
 
#: {{ux|dv|Na im be di '''wetin''' people dey do now aha. |(NST_cleaned__6938, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' be dis, '''wetin''' I see? |(IBA_33_News-Comments_MG__39, What is this, what did I see?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' xenophobia mean, how e take start |(bbc__99595, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' again? |(ONI_18a_Kanpatakwa_M__43, what again ?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wetin''' again sef. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__62, What again ?)}}
 
# det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Da~, na differen~, na di '''wetin''' di identity, na im be dat. |(WAZA_02_Tripleas-Life-Story_DG__57, Da... it is differen... it is what the identity, that is that.)}}
 
#: {{ux|dv|Make e dey yarn sey Buhari, na im don sama Mama anoda '''wetin'''? |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__74, Let them say that Buhar, he is the one who has given Mama another what?)}}
 
# cc-cop (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Abi na '''wetin'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__64, or what ?)}}
 
#: {{ux|dv|And dis one for boys now, sey na, abi na arse down, abi na '''wetin'''? |(JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__136, And this one for boys now, that it's... or it's ass down... or what is it?)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[of wetin|of wetin]]
 
 
 
#: {{ux|dv|So if na commitment, ehn if God dey... if God dey bless person because of wetin e dey do, ah I no know sha because I no be God. |(PRT_07_Drummer_MG__109, So if it's commitment, right, if God is... if God blesses someone for what they do, ah... well, I don’t know because I am not God.)}}
 
#: {{ux|dv|But because of wetin don dey happen for past, plenty people don feel sey oh because eh... some people wan come collect wetin dey deir land, de no settle down gist to dem, compensate dem. |(WAZA_05_Big-Mo_MG__82, But due to the events of the past, so many people felt that oh, because uh... some people want to take over the resources on their lands, they refuse to dialogue with them or compensate them.)}}
 
* [[sey wetin|sey wetin]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Simply because... sey wetin? |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__32, Simply because... you said what now?)}}
 
#: {{ux|dv|No be because sey na wetin I study for school, or wetin I dey study, but na because na wetin I like to do, na wetin I get talent for to do. |(WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__9, It has nothing to do with what I studied in school or what I'm studying at the moment, but it's what I like to do; what I'm talented in.)}}
 
* [[wetin Jehovah|wetin Jehovah]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But when Adam and Eve do wetin Jehovah sey make dem no do, things come spoil. |(jw__1962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The brother talk sey: “I like to preach because na wetin Jehovah sey make we do. |(jw__9853, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* anything 0.70 1115, everything 0.70 1297, something 0.68 1110, someting 0.66 216, anytin 0.65 372, why 0.61 4261, sey 0.58 21386, always 0.58 1011, sometin 0.58 246
 
 
 
====Antonyms====
 
* anything 0.70 1115, everything 0.70 1297, something 0.68 1110, someting 0.66 216, anytin 0.65 372, why 0.61 4261, sey 0.58 21386, always 0.58 1011, sometin 0.58 246
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''what''

Revision as of 12:03, 26 July 2021

Naija

Etymology

Borrowed from English wetin

Pronunciation

  • wetin*

Play Play


Pronoun

  • Word wey de dey use ask question about someting or person.
  • Wetin im do?  — (NST_cleaned__10318, What did he do?)
  • Wetin xenophobia mean, how e take start?  — (bbc__99595, What is the meaning of xenophobia and how did it began?)
  • Na word wey de dey use to talk about someting.
  • Use map, or wetin dem dey call GPS.  — (jw__38457, Use a map, or what is called a GPS.)
  • E no know wetin to do.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)
  • Na im be di wetin people dey do now aha.  — (NST_cleaned__6938, This is what is done by people now.)

Translations

  • English: what