Difference between revisions of "wetin"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From ''unknown''
+
From: English ''what'' and ''thing''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Latest revision as of 22:29, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English what and thing

Pronunciation

  • wétìn

Play Play

Pronoun

  1. Word wey de dey use ask question about someting or person.
    • Wetin im do?  — (NST_cleaned__10318, What did he do?)
    • Wetin xenophobia mean, how e take start?  — (bbc__99595, What is the meaning of xenophobia and how did it begin?)
  2. Na word wey de dey use to talk about someting.
    • Use map, or wetin dem dey call GPS.  — (jw__38457, Use a map, or what is called a GPS.)
    • E no know wetin to do.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)
    • Na im be di wetin people dey do now aha.  — (NST_cleaned__6938, This is what is done by people now.)

Translations

  • English: what