wetin

Naija

Etymology

Borrowed from English wetin

Pronunciation

  • wetin*

Play Play


Pronoun

  • Word wey de dey use ask question about someting or person.
  • Wetin im do?  — (NST_cleaned__10318, What did he do?)
  • Wetin xenophobia mean, how e take start?  — (bbc__99595, What is the meaning of xenophobia and how did it began?)
  • Na word wey de dey use to talk about someting.
  • Use map, or wetin dem dey call GPS.  — (jw__38457, Use a map, or what is called a GPS.)
  • E no know wetin to do.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)
  • Na im be di wetin people dey do now aha.  — (NST_cleaned__6938, This is what is done by people now.)

Translations

  • English: what