Difference between revisions of "wey"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
− | * | + | * Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk. |
:* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}} | :* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}} | ||
− | :* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially | + | :* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}} |
+ | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
+ | We dey use am yarn more for person or someting | ||
:* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}} | :* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}} | ||
#{{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}} | #{{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}} |
Revision as of 12:13, 26 July 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wé
Conjunction
- Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
- Come see di man wey buy im car. — (NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.
- And dis one wey our country now, notin dey at all again. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)
Pronoun
We dey use am yarn more for person or someting
- e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole. — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
- Me, wey be sey how much be my salary? — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
- Wey be sey, my mama like exercise well, well. — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)
Translations
- English: who.