Difference between revisions of "wey"
(→Naija) |
|||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | [[wen]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: ''unknown'' | From: ''unknown'' | ||
Line 9: | Line 11: | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
− | * | + | * Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk. |
− | :* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|( | + | :* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(Come and meet the man who bought the car.}} |
− | :* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially | + | :* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}} |
+ | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
+ | * De dey use am dey talk about wetin concern someting. | ||
:* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}} | :* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}} | ||
− | + | :* {{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Wey be sey, my mama like exercise well, well. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''who'' | + | * English: ''who'', ''that'', ''when'', ''relative clause'' |
Latest revision as of 20:20, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wé
Conjunction
- Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
- Come see di man wey buy im car. — (Come and meet the man who bought the car.
- And dis one wey our country now, notin dey at all again. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)
Pronoun
- De dey use am dey talk about wetin concern someting.
- e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole. — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
- Me, wey be sey how much be my salary? — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
- Wey be sey, my mama like exercise well, well. — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)
Translations
- English: who, that, when, relative clause