Difference between revisions of "wey"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative form=== |
− | + | [[wen]] | |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From unknown | + | From: ''unknown'' |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wé | * wé | ||
Line 11: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-wey.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wey.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Conjunction=== |
− | * | + | * Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk. |
+ | :* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(Come and meet the man who bought the car.}} | ||
+ | :* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}} | ||
− | + | ===Pronoun=== | |
− | + | * De dey use am dey talk about wetin concern someting. | |
+ | :* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Wey be sey, my mama like exercise well, well. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''who'' | + | * English: ''who'', ''that'', ''when'', ''relative clause'' |
Latest revision as of 20:20, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wé
Conjunction
- Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
- Come see di man wey buy im car. — (Come and meet the man who bought the car.
- And dis one wey our country now, notin dey at all again. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)
Pronoun
- De dey use am dey talk about wetin concern someting.
- e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole. — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
- Me, wey be sey how much be my salary? — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
- Wey be sey, my mama like exercise well, well. — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)
Translations
- English: who, that, when, relative clause