Difference between revisions of "wey"

m (Conversion script moved page Wey to wey: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485
+
* [[wen]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English wey
+
From unknown.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 72685
 
* Frequency in raw corpus: 72685
 
* Frequency rank in raw corpus: 4
 
* Frequency rank in raw corpus: 4
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Conjuction (relativiser)===
 
===Conjuction (relativiser)===
wey: that -- Definition in Naija?
+
* We dey use am yarn more for person or someting.
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|no translation}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485
 
 
 
====Antonyms====
 
* where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485
 
 
 
====Translations====
 
* English: that
 
 
 
  
 +
#{{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}}
 +
#{{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}}
  
 
===Subordinating Conjunction===
 
===Subordinating Conjunction===
wey: no definition, REL -- Definition in Naija?
 
 
 
# - (frequency:59757)
 
#: {{ux|dv|'''Wey'''... |(IBA_07_Na-Love_DG__10, That...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wey''' go. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__156, That will...)}}
 
# dep (frequency:235)
 
#: {{ux|dv|'''Wey''' be sey… |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__84, That is that...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wey''' be sey… , |(ABJ_INF_11_Land_M__16, Which means that...)}}
 
# nsubj (frequency:50)
 
#: {{ux|dv|One show, '''wey''' ein title: “Ajebo Unleashed 4.0”. |(ja102__3971, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Problem '''wey''' women '''wey''' comot dia womb dey face. |(bbc__32344, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|So na dose tings '''wey''', '''wey''' go make people. |(NST_cleaned__22187, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No be for language '''wey''', '''wey''' people '''wey''' be... |(NST_cleaned__32895, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Omoyele Sowore '''wey''' bi di candidate of di Action Alliance Congress, AAC, na im come third with 33,953 votes. |(bbc__51308, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC Africa '''wey''' base for London, na im dey organise dis competition since 1960 for pipo '''wey''' get interest to write radio movie. |(bbc__18243, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|David now '''wey''' no, '''wey''' just. |(NST_cleaned__27883, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shebi you X sey, you remember sey e buy one eh, eh jeep before e buy dis last car '''wey''' e just buy? |(IBA_22_School-Children_DG__52, You remember that... you remember that he bought one eh eh jeep before he bought this last car he just bought ?)}}
 
# discourse (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|You no see how many people '''wey''' ah… |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__22, You did not see how many people who ah...)}}
 
#: {{ux|dv|No be only discos, only discos '''wey''', '''wey''', '''wey''' you know, |(NST_cleaned__28752, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Belgium players '''wey''' quailfy to play for African kontris World Cup 2018: Moment '''wey''' drop jaw |(bbc__19751, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Belgium players '''wey''' quailfy to play for African kontris France 1 - 0 Belgium: Les Bleus dey go Russia 2018 finals |(bbc__19750, __no translation__)}}
 
# parataxis (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|But I wan tell you di one '''wey''' de, you... |(NST_cleaned__38049, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go fry one egg, join di one '''wey''' I, '''wey''' dey dere. |(NST_cleaned__20205, __no translation__)}}
 
# xcomp (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)}}
 
#: {{ux|dv|And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)}}
#: {{ux|dv|Naim she begin dey tell me sey look at di problem '''wey''' she dey inside. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__99, That is how she started telling me that look at the problem which she is into.)}}
 
# cc-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Rachael na newsreader and presenter for BBC Radio 5 Live, her voice dey familiar to plenti pipo and she don win praise for podcast about cancer '''wey''' she join host and '''wey''' be You, Me and di Big C. |(bbc__84529, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ehn wetin I wan talk be sey ehn all dese pikin '''wey''' we dey talk, and '''wey''' we dey see everyday dey waka for road, '''wey''' be sey dem no get where dem dey go, dem no get who dey guide dem, ehn dem no even get where dem dey sleep, we dey see some of dem, we dey see dem dey wear ehn ehn cloth '''wey''' don dirty, we dey see dem dey wear rag. |(NST_cleaned__12594, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dem hail INEC say dem di '''wey''' dem do dey good even tho say some parts of di kontri bin experience election katakata. |(bbc__29231, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And den on top anoder one again for dis o'clock, no be di one '''wey''' be sey, na di one '''wey''' be sey no too sweet belle at all, at all, |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__20, And then on another one again this hour, It is not the one that... it is the one that is not pleasant at all at all.)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But di Nigerians '''wey''' dia application for nonimmigrant visa no through no go pay dis fee. |(bbc__22105, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So basically sha, as, as di shows '''wey''' I dey do, '''wey''' dey make me dey interact with people everyday, '''wey''' I dey go events dey interview dem... na mostly Pidgin. |(WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__113, So, well, basically, as... with the shows I organize, which give me the opportunity to interact with people every day, which take me to events in order to interview them... it's mostly in Pidgin.)}}
 
# conj-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You know '''wey''' dey will come, '''wey''', '''wey''' dose people '''wey''' dey sell boxer, '''wey''' dey do parapapapapapa. |(NST_cleaned__15313, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Gewo na table tennis manufacturing company '''wey''' base for Germany '''wey''' dey kit teams for countries like Serbia and Iran. |(bbc__53771, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 
* [[wey be sey|wey be sey]]
 
* [[wey be sey|wey be sey]]
  
#: {{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money will I make?)}}
+
#: {{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}}
 
#: {{ux|dv|Wey be sey, my mama like exercise well, well. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)}}
 
#: {{ux|dv|Wey be sey, my mama like exercise well, well. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)}}
 
====Synonyms====
 
* where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485
 
 
====Antonyms====
 
* where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, REL
+
* English: ''who''.

Revision as of 13:07, 24 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From unknown.

Pronunciation


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1484
  • Frequency rank in NSC treebank: 11
  • Frequency in raw corpus: 72685
  • Frequency rank in raw corpus: 4


Conjuction (relativiser)

  • We dey use am yarn more for person or someting.
  1. e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.  — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
  2. Come see di man wey buy im car.  — (NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.

Subordinating Conjunction

  1. And dis one wey our country now, notin dey at all again.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)

Related forms

  1. Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
    Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Translations

  • English: who.