Difference between revisions of "wey"

Line 9: Line 9:
  
===Conjunction===
 
===Conjunction===
* We dey use am yarn more for person or someting.
+
* Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
 
:* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}}
 
:* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}}
:* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)}}
+
:* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}}
 +
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
 +
We dey use am yarn more for person or someting
 
:* {{ux|dv|e be like ant '''wey''' sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.|(Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.}}
 
#{{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}}
 
#{{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)}}

Revision as of 12:13, 26 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

Conjunction

  • Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
  • Come see di man wey buy im car.  — (NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.
  • And dis one wey our country now, notin dey at all again.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)

Pronoun

We dey use am yarn more for person or someting
  • e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.  — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
  1. Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
  2. Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Translations

  • English: who.