Difference between revisions of "wey"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[wen]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
Line 10: Line 12:
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
 
* Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
 
* Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
:* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.}}
+
:* {{ux|dv|Come see di man '''wey''' buy im car.|(NSC_2021, Come and meet the man who bought the car.}}
 
:* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}}
 
:* {{ux|dv| And dis one '''wey''' our country now, notin dey at all again. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)}}
  
Line 20: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''who'', ''that'', "when'', ''relative clause''
+
* English: ''who'', ''that'', ''when'', ''relative clause''

Revision as of 05:10, 26 December 2022

Naija

Alternative form

wen

Etymology

From: unknown

Pronunciation



Conjunction

  • Na wetin de dey use join small small talk with big talk talk.
  • Come see di man wey buy im car.  — (NSC_2021, Come and meet the man who bought the car.
  • And dis one wey our country now, notin dey at all again.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially now that our country has nothing to offer.)

Pronoun

  • De dey use am dey talk about wetin concern someting.
  • e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.  — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
  • Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
  • Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Translations

  • English: who, that, when, relative clause