wey

Naija

Alternative forms

Etymology

From unknown.

Pronunciation


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1484
  • Frequency rank in NSC treebank: 11
  • Frequency in raw corpus: 72685
  • Frequency rank in raw corpus: 4


Conjuction (relativiser)

  • We dey use am yarn more for person or someting.
  1. e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.  — (Egbokhare_2021, He is like an ant that knew that it is time for harvest but didn't gather enough food to keep.
  2. Come see di man wey buy im car.  — (NSC_Tella_2021, Come and meet the man who bought the car.

Subordinating Conjunction

And dis one wey our country now, notin dey at all again.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)

Related forms

  1. Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money is my monthly income?)
  2. Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Translations

  • English: who.