wey

Revision as of 20:17, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485

Etymology

Borrowed from English wey

Pronunciation


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1484
  • Frequency rank in NSC treebank: 11
  • Frequency in raw corpus: 72685
  • Frequency rank in raw corpus: 4

The word is used more in written texts than orally.


Conjuction (relativiser)

wey: that -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    e be like ant wey sabi say harvest don come but e no gader enter im hole.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485

Antonyms

  • where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485

Translations

  • English: that


Subordinating Conjunction

wey: no definition, REL -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:59757)
    Wey...  — (IBA_07_Na-Love_DG__10, That...)
    Wey go.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__156, That will...)
  2. dep (frequency:235)
    Wey be sey…  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__84, That is that...)
    Wey be sey… ,  — (ABJ_INF_11_Land_M__16, Which means that...)
  3. nsubj (frequency:50)
    One show, wey ein title: “Ajebo Unleashed 4.0”.  — (ja102__3971, __no translation__)
    Di Problem wey women wey comot dia womb dey face.  — (bbc__32344, __no translation__)
  4. conj (frequency:27)
    So na dose tings wey, wey go make people.  — (NST_cleaned__22187, __no translation__)
    No be for language wey, wey people wey be...  — (NST_cleaned__32895, __no translation__)
  5. obl:mod (frequency:11)
    Omoyele Sowore wey bi di candidate of di Action Alliance Congress, AAC, na im come third with 33,953 votes.  — (bbc__51308, __no translation__)
    BBC Africa wey base for London, na im dey organise dis competition since 1960 for pipo wey get interest to write radio movie.  — (bbc__18243, __no translation__)
  6. advmod (frequency:10)
    David now wey no, wey just.  — (NST_cleaned__27883, __no translation__)
    Shebi you X sey, you remember sey e buy one eh, eh jeep before e buy dis last car wey e just buy?  — (IBA_22_School-Children_DG__52, You remember that... you remember that he bought one eh eh jeep before he bought this last car he just bought ?)
  7. discourse (frequency:9)
    You no see how many people wey ah…  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__22, You did not see how many people who ah...)
    No be only discos, only discos wey, wey, wey you know,  — (NST_cleaned__28752, __no translation__)
  8. ccomp (frequency:6)
    Belgium players wey quailfy to play for African kontris World Cup 2018: Moment wey drop jaw  — (bbc__19751, __no translation__)
    Belgium players wey quailfy to play for African kontris France 1 - 0 Belgium: Les Bleus dey go Russia 2018 finals  — (bbc__19750, __no translation__)
  9. parataxis (frequency:6)
    But I wan tell you di one wey de, you...  — (NST_cleaned__38049, __no translation__)
    You go fry one egg, join di one wey I, wey dey dere.  — (NST_cleaned__20205, __no translation__)
  10. xcomp (frequency:3)
    And dis one wey our country now, notin dey at all again.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185, Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.)
    Naim she begin dey tell me sey look at di problem wey she dey inside.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__99, That is how she started telling me that look at the problem which she is into.)
  11. cc-dep (frequency:3)
    Rachael na newsreader and presenter for BBC Radio 5 Live, her voice dey familiar to plenti pipo and she don win praise for podcast about cancer wey she join host and wey be You, Me and di Big C.  — (bbc__84529, __no translation__)
    Ehn wetin I wan talk be sey ehn all dese pikin wey we dey talk, and wey we dey see everyday dey waka for road, wey be sey dem no get where dem dey go, dem no get who dey guide dem, ehn dem no even get where dem dey sleep, we dey see some of dem, we dey see dem dey wear ehn ehn cloth wey don dirty, we dey see dem dey wear rag.  — (NST_cleaned__12594, __no translation__)
  12. dep-det (frequency:3)
    Dem hail INEC say dem di wey dem do dey good even tho say some parts of di kontri bin experience election katakata.  — (bbc__29231, __no translation__)
    And den on top anoder one again for dis o'clock, no be di one wey be sey, na di one wey be sey no too sweet belle at all, at all,  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__20, And then on another one again this hour, It is not the one that... it is the one that is not pleasant at all at all.)
  13. advcl (frequency:2)
    But di Nigerians wey dia application for nonimmigrant visa no through no go pay dis fee.  — (bbc__22105, __no translation__)
    So basically sha, as, as di shows wey I dey do, wey dey make me dey interact with people everyday, wey I dey go events dey interview dem... na mostly Pidgin.  — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__113, So, well, basically, as... with the shows I organize, which give me the opportunity to interact with people every day, which take me to events in order to interview them... it's mostly in Pidgin.)
  14. conj-dep (frequency:2)
    You know wey dey will come, wey, wey dose people wey dey sell boxer, wey dey do parapapapapapa.  — (NST_cleaned__15313, __no translation__)
    Gewo na table tennis manufacturing company wey base for Germany wey dey kit teams for countries like Serbia and Iran.  — (bbc__53771, __no translation__)

Derived forms

  1. Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money will I make?)
    Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Synonyms

  • where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485

Antonyms

  • where 0.51 3085, when 0.47 7140, wen 0.45 4261, because 0.45 7992, wetin 0.45 19897, as 0.44 20188, wia 0.43 1405, anyhow 0.42 644, who 0.42 2485

Translations

  • English: no definition, REL