Difference between revisions of "where"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
+
*  
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English where
+
From: English ''where''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 137
 
* Frequency rank in NSC treebank: 109
 
* Frequency in raw corpus: 2819
 
* Frequency rank in raw corpus: 139
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
where: no definition, where.Q -- Definition in Naija?
+
Na word wey de use to talk about di position, place of someting or person.
 
+
#: {{ux|dv| Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv| See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at when they went to give birth to you.)}}
 +
#: {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 +
#: {{ux|dv| dem no go see '''where''' to chop again |(deuber__5789, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|You go know '''where''' you dey go and how you go reach there. |(jw__40790, __no translation__)}}
  
# dep (frequency:584)
 
#: {{ux|dv|Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at when they went to give birth to you.)}}
 
# - (frequency:119)
 
#: {{ux|dv|'''Where'''? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__321, Where ?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Where'''... |(NST_cleaned__33423, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 
#: {{ux|dv|dem no go see '''where''' to chop again |(deuber__5789, __no translation__)}}
 
# conj-dep (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|You go know '''where''' you dey go and how you go reach there. |(jw__40790, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Find '''where''' Jehovah Witness People dey meet and how dem dey serve God. |(jw__10662, __no translation__)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|For '''where''', |(ENU_12_Social-Life_DG__189, Where ?)}}
 
#: {{ux|dv|For '''where'''! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__105, At where !)}}
 
# obl:mod (frequency:17)
 
 
#: {{ux|dv|'''where''' dem. |(deuber__2536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''where''' dem. |(deuber__2536, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''where''' dem |(deuber__2537, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:15)
 
 
#: {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
#: {{ux|dv|'''Where''' for Galilee Jesus start this big preaching work? |(jw__45379, __no translation__)}}
+
 
# conj (frequency:7)
+
 
#: {{ux|dv|You no even know '''where''', '''where''' dat woman come from. |(NST_cleaned__20882, __no translation__)}}
+
 
 
#: {{ux|dv|Na twenty six de say we go go reprint now so dat we go know '''where''' and when. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__39, It's twenty sixth they said we will go and reprint so that we will know where and when.)}}
 
#: {{ux|dv|Na twenty six de say we go go reprint now so dat we go know '''where''' and when. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__39, It's twenty sixth they said we will go and reprint so that we will know where and when.)}}
 
# dep-det (frequency:5)
 
# dep-det (frequency:5)
Line 76: Line 54:
 
#: {{ux|dv|Seji Saji, Deputy Director General for NADMO talk BBC Pidgin confirm to BBC Pidgin dem remove four people wey die from Adjei-Kojo, '''where''' four people wey dey inside de military pick up die. |(bbc__87623, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Seji Saji, Deputy Director General for NADMO talk BBC Pidgin confirm to BBC Pidgin dem remove four people wey die from Adjei-Kojo, '''where''' four people wey dey inside de military pick up die. |(bbc__87623, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
+
====Synonyms====
  
 
====Synonyms====
 
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, where.Q
+
* English: ''where''

Revision as of 18:17, 28 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wɛ̂r

Play Play


Adverb

Na word wey de use to talk about di position, place of someting or person.

  1. Stand where you dey!  — (deuber__5703, __no translation__)
    See where de go born you.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at when they went to give birth to you.)
    Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
    dem no go see where to chop again  — (deuber__5789, __no translation__)
    You go know where you dey go and how you go reach there.  — (jw__40790, __no translation__)
  1. where dem.  — (deuber__2536, __no translation__)
    Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)


  1. Na twenty six de say we go go reprint now so dat we go know where and when.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__39, It's twenty sixth they said we will go and reprint so that we will know where and when.)
  2. dep-det (frequency:5)
    Where di, di, di, di relation go get money,  — (NST_cleaned__8579, __no translation__)
    Every where just dey shake, everybody just dey look anyanya.  — (katakata__64, __no translation__)
  3. cc (frequency:3)
    Where and where UK Prime Minister go visit for Nigeria Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws  — (bbc__99866, __no translation__)
    Because deir main forward no be dis guy wey, wey dem send, wey dem call am ehm, ehm, ehm, dis guy now wey de send go, whether na Intermilan, abi na where?  — (ONI_13_Current-Interests_DG__24, Because their main forward not this guy who... who they sent, what do we call him ? Ehm, ehm , ehm, ehm this guy now whom they sent to whether Intermilan or it is where ?)
  4. det (frequency:3)
    where d correct pipul wey dey in charge no gree for am as e bi for dis part, dem go take paper tell am— why dem no gree ;  — (hildrights__1420, __no translation__)
    Confusion don scatter every where for social media on top who score di highest for recent results on top JAMB UTME wey just land.  — (bbc__60699, __no translation__)
  5. amod (frequency:3)
    Locusts dey always love where green well-well.  — (bbc__59330, __no translation__)
    So because of sey men greedy, de dey find where sweet.  — (IBA_03_Womanisers_MG__79, So, because men are greedy, they're looking for better places.)
  6. mark (frequency:3)
    Peter come sey: ‘For where!  — (jw__29957, __no translation__)
    E sey: “For where I dey work, I dey meet many lawyers.  — (jw__43790, __no translation__)
  7. advcl (frequency:3)
    The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, __no translation__)
    But na God just dey keep us sha b~, because e no get place where no bad o.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__107, but it is God that is just keeping us really, b... because there is no place that is not bad.)
  8. nmod (frequency:2)
    Sey e no dey even look where dem dey.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__42, That he does not even look at where they are.)
    Emmanuel Macron tell how im dey for Lagos France President Emmanuel Macron wey dey Nigeria for official visit follow BBC tok where in sama correct pidgin to join millions of pipo wey dey speak di language for West Africa.  — (bbc__46931, __no translation__)
  9. appos (frequency:2)
    Rivers State don tok say na di federal goment get di refineries wey dey cause di soot pollution wey don cover evri where for di capital, Port Harcourt.  — (bbc__85753, __no translation__)
    De say, di government take dis decision, inside di federal executive council meeting, wey dem do today, inside wi presido villa for, Abuja, where wi oga vice presido, Yemi Osinbajo, for kak run things, as di chairmo of di meeting.  — (ja102__2574, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:2)
    Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, __no translation__)
    Seji Saji, Deputy Director General for NADMO talk BBC Pidgin confirm to BBC Pidgin dem remove four people wey die from Adjei-Kojo, where four people wey dey inside de military pick up die.  — (bbc__87623, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: where