Difference between revisions of "which"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | Word wey de dey use dey ask person question. | + | # Word wey de dey use dey ask person question. |
− | #: {{ux|dv|'''Which''' players go play? |(bbc__99971, | + | #:* {{ux|dv|'''Which''' players go play? |(bbc__99971, Which of the player is playing?)}} |
− | #: {{ux|dv|'''Which''' of your friend? |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours ?)}} | + | #:* {{ux|dv|'''Which''' of your friend? |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours?)}} |
− | # | + | # De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey. |
− | + | #:* {{ux|dv| Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people '''which''' of dia product get di problem. |(bbc__54630, Google and Microsoft has already given their own statement to tell the people which of their product had the fault.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| E say I dey wonda '''which''' kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220, He said he wonders what sort of Nigeria the people wants their children to return to.)} | |
− | De dey use am dey talk about | + | # Word wey person dey use when [[e]] wan add put for [[tok]] wey [[e]] don talk before. |
− | #: {{ux|dv| Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people '''which''' of dia product get di problem. |(bbc__54630, | + | #:* {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)}} |
− | #: {{ux|dv| E say I dey wonda '''which''' kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220,)} | + | #:* {{ux|dv|Incoming invites go only dey active for 72 hours after '''which''' e go disappear. |(bbc__59877, Incoming invites will only be active for 72 hours after which it would disappear.)}} |
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Incoming invites go only dey active for 72 hours after '''which''' e go disappear. |(bbc__59877, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[wey]] |
− | + | ====Translation==== | |
− | + | * English: ''which, sort of'' | |
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * English: |
Revision as of 23:16, 30 August 2021
Naija
Etymology
From: English which
Pronunciation
- wɪʧ
Pronoun
- Word wey de dey use dey ask person question.
- Which players go play? — (bbc__99971, Which of the player is playing?)
- Which of your friend? — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours?)
- De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey.
- Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem. — (bbc__54630, Google and Microsoft has already given their own statement to tell the people which of their product had the fault.)
- {{ux|dv| E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220, He said he wonders what sort of Nigeria the people wants their children to return to.)}
- Word wey person dey use when e wan add put for tok wey e don talk before.
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
- Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear. — (bbc__59877, Incoming invites will only be active for 72 hours after which it would disappear.)
Synonyms
Translation
- English: which, sort of