Difference between revisions of "which"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''which'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wɪʧ | * wɪʧ | ||
Line 11: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-which.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-which.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | ===Pronoun=== | |
+ | Word wey de dey use dey ask person question. | ||
− | + | #: {{ux|dv|'''Which''' players go play? |(bbc__99971, __no translation__)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''Which''', who get power now? |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__71, Which... who has the power now ?)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''Which''', '''which''' police? |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__127, Which, which police?)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''Which''' of your friend? |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours ?)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''Which''' kain girls be dose ones? |(NST_cleaned__42569, __no translation__)}} | |
− | |||
− | #: {{ux|dv|'''Which'''? |( | ||
− | #: {{ux|dv|'''Which''' | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
#: {{ux|dv|I dey do electrician '''which''' de dey call onise ina. |(NST_cleaned__38758, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|I dey do electrician '''which''' de dey call onise ina. |(NST_cleaned__38758, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''Which''' oda job ah go start do just now, na wetin one of di drug seller ask BBC News Pidgin. |(bbc__5514, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' oda job ah go start do just now, na wetin one of di drug seller ask BBC News Pidgin. |(bbc__5514, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Also dem effect di changes for dema letter heads top '''which''' dem dey use for official communication. |(bbc__14281, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Also dem effect di changes for dema letter heads top '''which''' dem dey use for official communication. |(bbc__14281, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|I dey do electrician '''which''' de dey call onise ina. |(IBA_15_Electrician_MG__2, I'm an electrician, which they call <yor> onise ina <yor>.)}} | #: {{ux|dv|I dey do electrician '''which''' de dey call onise ina. |(IBA_15_Electrician_MG__2, I'm an electrician, which they call <yor> onise ina <yor>.)}} | ||
#: {{ux|dv|E say I go bring malta, or mineral and biscuit, '''which''' I give am. |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__35, He said I should bring malta, or soft drinks and cookies, which I did.)}} | #: {{ux|dv|E say I go bring malta, or mineral and biscuit, '''which''' I give am. |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__35, He said I should bring malta, or soft drinks and cookies, which I did.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''Which''' miracle Jesus do, and how e take affect other people? |(jw__45696, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' miracle Jesus do, and how e take affect other people? |(jw__45696, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' kind person Naboth be, and why e no gree sell im farm give King Ahab? |(jw__45623, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' kind person Naboth be, and why e no gree sell im farm give King Ahab? |(jw__45623, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Eh when some people go dey ask you '''which'''…? |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__2, Eh, when some people will ask you that which...)}} | #: {{ux|dv|Eh when some people go dey ask you '''which'''…? |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__2, Eh, when some people will ask you that which...)}} | ||
#: {{ux|dv|Em '''which''', '''which''', '''which''' kain packaging be dat one, |(NST_cleaned__28705, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Em '''which''', '''which''', '''which''' kain packaging be dat one, |(NST_cleaned__28705, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
#: {{ux|dv|Mstchew '''which''' kain abegi. |(JOS_23_Wedding_DG__77, Mstchew, this kind...please.)}} | #: {{ux|dv|Mstchew '''which''' kain abegi. |(JOS_23_Wedding_DG__77, Mstchew, this kind...please.)}} | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' kind character Pharisee people get wey Jesus disciples no suppose get? |(jw__45584, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' kind character Pharisee people get wey Jesus disciples no suppose get? |(jw__45584, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
#: {{ux|dv|Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people '''which''' of dia product get di problem. |(bbc__54630, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people '''which''' of dia product get di problem. |(bbc__54630, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Mstchew '''which''' kain abegi. |(NST_cleaned__29249, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Mstchew '''which''' kain abegi. |(NST_cleaned__29249, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|E say I dey wonda '''which''' kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|E say I dey wonda '''which''' kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220, __no translation__)}} | ||
Line 59: | Line 39: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 73: | Line 52: | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)}} | #: {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)}} | ||
#: {{ux|dv|Incoming invites go only dey active for 72 hours after '''which''' e go disappear. |(bbc__59877, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Incoming invites go only dey active for 72 hours after '''which''' e go disappear. |(bbc__59877, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''which''' I know sey I go do very well too, na too journey of faith. |(NST_cleaned__38277, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''which''' I know sey I go do very well too, na too journey of faith. |(NST_cleaned__38277, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Here be some of di top expectations of Ghanaians '''which''' dem wan make di budget reflect |(bbc__55884, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Here be some of di top expectations of Ghanaians '''which''' dem wan make di budget reflect |(bbc__55884, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(NST_cleaned__34516, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Den after '''which''' I come go Yaba Tech, go do my HND. |(NST_cleaned__34516, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Police later re-arrest am after '''which''' he confess say he den other dey work. |(bbc__82518, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Police later re-arrest am after '''which''' he confess say he den other dey work. |(bbc__82518, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''Which''' kind people go enter Paradise? |(jw__45615, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' kind people go enter Paradise? |(jw__45615, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''Which''' of Abraham pikin e want use—Isaac or Ishmael? |(jw__14031, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' of Abraham pikin e want use—Isaac or Ishmael? |(jw__14031, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' people we carry for mind write some of our book dem? |(jw__15129, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' people we carry for mind write some of our book dem? |(jw__15129, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' people God go bring come back to life as spirit for heaven? |(jw__45761, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' people God go bring come back to life as spirit for heaven? |(jw__45761, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' people e go train to dey lead for congregation? |(jw__511, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' people e go train to dey lead for congregation? |(jw__511, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|'''Which''' kind person God dey hear im prayer?— Psalm 145:18, 19 . |(jw__45621, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Which''' kind person God dey hear im prayer?— Psalm 145:18, 19 . |(jw__45621, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 22:41, 30 August 2021
Naija
Etymology
From: English which
Pronunciation
- wɪʧ
Pronoun
Word wey de dey use dey ask person question.
- Which players go play? — (bbc__99971, __no translation__)
- Which, who get power now? — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__71, Which... who has the power now ?)
- Which, which police? — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__127, Which, which police?)
- Which of your friend? — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours ?)
- Which kain girls be dose ones? — (NST_cleaned__42569, __no translation__)
- I dey do electrician which de dey call onise ina. — (NST_cleaned__38758, __no translation__)
- Which oda job ah go start do just now, na wetin one of di drug seller ask BBC News Pidgin. — (bbc__5514, __no translation__)
- Also dem effect di changes for dema letter heads top which dem dey use for official communication. — (bbc__14281, __no translation__)
- I dey do electrician which de dey call onise ina. — (IBA_15_Electrician_MG__2, I'm an electrician, which they call <yor> onise ina <yor>.)
- E say I go bring malta, or mineral and biscuit, which I give am. — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__35, He said I should bring malta, or soft drinks and cookies, which I did.)
- Which miracle Jesus do, and how e take affect other people? — (jw__45696, __no translation__)
- Which kind person Naboth be, and why e no gree sell im farm give King Ahab? — (jw__45623, __no translation__)
- Eh when some people go dey ask you which…? — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__2, Eh, when some people will ask you that which...)
- Em which, which, which kain packaging be dat one, — (NST_cleaned__28705, __no translation__)
- Mstchew which kain abegi. — (JOS_23_Wedding_DG__77, Mstchew, this kind...please.)
- Which kind character Pharisee people get wey Jesus disciples no suppose get? — (jw__45584, __no translation__)
- Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem. — (bbc__54630, __no translation__)
- Mstchew which kain abegi. — (NST_cleaned__29249, __no translation__)
- E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. — (bbc__45220, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: no definition
Pronoun
which: no definition -- Definition in Naija?
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
- Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear. — (bbc__59877, __no translation__)
- which I know sey I go do very well too, na too journey of faith. — (NST_cleaned__38277, __no translation__)
- Here be some of di top expectations of Ghanaians which dem wan make di budget reflect — (bbc__55884, __no translation__)
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (NST_cleaned__34516, __no translation__)
- Police later re-arrest am after which he confess say he den other dey work. — (bbc__82518, __no translation__)
- Which kind people go enter Paradise? — (jw__45615, __no translation__)
- Which of Abraham pikin e want use—Isaac or Ishmael? — (jw__14031, __no translation__)
- Which people we carry for mind write some of our book dem? — (jw__15129, __no translation__)
- Which people God go bring come back to life as spirit for heaven? — (jw__45761, __no translation__)
- Which people e go train to dey lead for congregation? — (jw__511, __no translation__)
- Which kind person God dey hear im prayer?— Psalm 145:18, 19 . — (jw__45621, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554
Antonyms
- that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554
Translations
- English: no definition