Difference between revisions of "which"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''which''
 
From: English ''which''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɪʧ
+
* wɪ̑ʧ
 
<sm2>Pcm-ng-which.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-which.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-which.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-which.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===

Revision as of 23:20, 30 August 2021

Naija

Etymology

From: English which

Pronunciation

  • wɪ̑ʧ

Play Play

Pronoun

  1. Word wey de dey use dey ask person question.
    • Which players go play?  — (bbc__99971, Which of the player is playing?)
    • Which of your friend?  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours?)
  2. De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey.
    • Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem.  — (bbc__54630, Google and Microsoft has already given their own statement to tell the people which of their product had the fault.)
    • E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to.  — (bbc__45220, He said he wonders what sort of Nigeria the people wants their children to return to.)
  3. Word wey person dey use when e wan add put for tok wey e don talk before.
    • Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
    • Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear.  — (bbc__59877, Incoming invites will only be active for 72 hours after which it would disappear.)

Synonyms

Translation

  • English: which, sort of