which

Naija

Etymology

From: English which

Pronunciation

  • wɪʧ

Play Play


Pronoun

Word wey de dey use dey ask person question.

  1. Which players go play?  — (bbc__99971, __no translation__)
    Which of your friend?  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours ?)
    Which kain girls be dose ones?  — (NST_cleaned__42569, __no translation__)


De dey use am dey talk about wetin concern someting.

  1. Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem.  — (bbc__54630, __no translation__)
    {{ux|dv| E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220,)}
    I dey do electrician which de dey call onise ina.  — (NST_cleaned__38758, I am an electrician which they call onise ina)

De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey.

Pronoun

which: no definition -- Definition in Naija?




  1. Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
    Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear.  — (bbc__59877, __no translation__)
    which I know sey I go do very well too, na too journey of faith.  — (NST_cleaned__38277, __no translation__)
    Here be some of di top expectations of Ghanaians which dem wan make di budget reflect  — (bbc__55884, __no translation__)
  1. Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND.  — (NST_cleaned__34516, __no translation__)
    Police later re-arrest am after which he confess say he den other dey work.  — (bbc__82518, __no translation__)
  1. Which kind people go enter Paradise?  — (jw__45615, __no translation__)
  1. Which of Abraham pikin e want use​—Isaac or Ishmael?  — (jw__14031, __no translation__)
  1. Which people we carry for mind write some of our book dem?  — (jw__15129, __no translation__)
    Which people God go bring come back to life as spirit for heaven?  — (jw__45761, __no translation__)
  1. Which people e go train to dey lead for congregation?  — (jw__511, __no translation__)
    Which kind person God dey hear im prayer?— Psalm 145:18, 19 .  — (jw__45621, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554

Antonyms

  • that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554

Translations

  • English: no definition