Difference between revisions of "why"

Line 6: Line 6:
 
* waɪ̂
 
* waɪ̂
 
<sm2>Pcm-ng-why.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-why.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-why.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-why.m.ogg</sm2>
 
 
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 09:57, 24 January 2022

Naija

Etymology

From English: why

Pronunciation

  • waɪ̂

Play Play

Adverb

  • Wetin de dey use take ask person question.
  • See why me, I like Jos?  — (NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)
  • We con ask her sey why?  — (JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)
  • I con ask am sey why now, why e no fit wear am?  — (NST_cleaned__3704, I asked him why he could not wear it.)

Synonyms

Translations

  • English: why